Pages

Thursday, 23 June 2016

CHILE AND ARGENTINA GO MEET THE SECOND TIME FOR COPA AMERICA FINAL


After Argentina beat USA 4-0 to qualify enter Final, Chile sef beat Colombia 2-0 to join Argentina for the final of the Copa America Centenario tournament for inside USA.
Na the second time wey Argentina and Chile go meet for final of Copa America, the last edition, na dem two play the final, but na the only goal wey Alexis Sanchez score make Chile win the cup.

Argentina dey hope say with dem present form and the kind form wey Messi dey now, dem suppose to fit win Chile dis time. But Chile sef dey hope say dem wan retain the cup as defending champions.

Na who go get am?










No comments: