Pages

Wednesday, 22 June 2016

CROATIA WIPE SPAIN 2-1 AS GERMANY WIN IRELAND 1-0 TO TOP DEM GROUP.


Croatia wipe Spain 2-1, Spain wey be the defending champions fall Yakata to Croatia inside dem last group match, after dem been dey lead Croatia 1-0, before equalizer show for 44mins. Croatia con settle am with the second goal for inside the second half.
As e be, Spain don already qualify after dem win dem two matches before dis one wey dem con lost. Na either Italy or Belgium dem go meet now for the knock out stage.

Meanwhile, Germany beat Northern Ireland 1-0 to make dem top dem group stage as dem don already qualify after dem win the first 2 games wey dem Play.

No comments: