Pages

Friday 17 June 2016

FUNNY FOTO.. ABEG HOW DIS GIRL TAKE MANAGE FINISH SCHOOL SEF?


As I see dis foto, I shake my head for the 'Future of Nigeria'. How mange dis girl take dey pass her exams with dis kind English? After pipu go dey say plenty Graduate dey Naija, no work for dem.. Me sef no fit employ her type.

No comments: