Pages

Tuesday 14 June 2016

I NO GET HOUSE OF £15 MILLION FOR UK O! - - GOODLUCK JONATHAN DON YARN.


Former President of Nigeria, Goodluck Jonathan don yarn say him no get house of £15Million for UK as one reporter yarn.
Dis matta dey come after one former UK SUN editor Kelvin MacKenzie report say Oga Jona buy one house for UK wey worth £15 MILLION inside one column wey he publish on saturday.

But the media Aide to oga Jonathan, Mr Ikechukwu Eze don deny the report, he say na BIG lie as oga Jonathan no get any house wey worth that amount for UK con still say make pipu carefull for the kind news wey dem go dey publish.

No comments: