Pages

Saturday 18 June 2016

IKORODU UNITED FC BUS DON GET ACCIDENT


The official bus of Ikorodu United FC don get accident as dem dey travel to go play Lobi Stars.
We hear say na along Markudi road the accident for happen. The bus collide with one heavy truck like dat, wey con
 cause serious damage to the bus of Ikorodu United FC.

So far, no report of injury or pooffing.

No comments: