Pages

Friday 17 June 2016

NA ON SATURDAY BE THE FIDAU PRAYER FOR LATE AMODU SHUAIBU


The family of late Amodu Shuaibu don yarn say na on saturday dem go do the 8 days Fidau Paryers for the former coach and NFF technical director according to Muslim rites.
The Fidau prayer go happen for the late Amodu Shuaibu Lagos house wey dey 41b, Adegoke Street, off Alhaji Masha Street, Surulere, Lagos and na 10am on saturday 18th June, 2016 the prayer go start.

No comments: