Pages

Friday 10 June 2016

N/DELTA AVENGERS CLAIM SAY DEM DON BLOW AGIP MAJOR CRUDE OIL LINE FOR BAYELSA.


Na ontop dem twitter handle dem for confirm say dem don blow up the major crude oil line of Agip wey dey Bayelsa State.


Dis na the second attack N/DELTA AVENGERS go commit since President Buhari order for 1week cease fire, so dat dem go fit negotiate with the Avengers, but the Avengers dem no gree.

See dem post..

No comments: