Pages

Friday 10 June 2016

TRUMP DON REPLY HILLARY AGAIN..


Dem say when 2 elephants fight, na grass dey suffer am, Dis time na twitter dey suffer am. lol. Donald Trump don reply wetin Hillary Clinton yarn give am ontop Twitter..

*Na him way*

No comments: