Pages

Friday 10 June 2016

PRES. BUHARI DO VIDEO CALL TO CONFIRM SAY HE DON DEY OK.


Na the post from switch Magazine say President Buhari make video call to confirm say him dey ok,  and oga Buhari thank all Nigerians for dem prayers and support.

No comments: