Wednesday, 13 July 2016
BASTIAN SCHWEINSTEIGER OF MAN UTD DON MARRY TENNIS STAR ANA IVANOVIC FOR ITALY
Tennis star, Ana Ivanovic dey look so beautiful as she wed Manchester United and German footballer Bastian Schweinsteiger for one fine ceremony wey happen.. .
for Venice, Italy for the presence of friends, family and fellow sports stars yesterday, July 12. Dem been don dey run tins for two years before dem con tied the knot. After the wedding service for Venice City Hall , the couple move out enter the sunshine to catch dem boat ride to dem reception by boat.
OgbongeYARN say Happy Married Life.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)


No comments:
Post a Comment