Pages

Sunday 24 July 2016

BREAKING NEWS!! WEBSITE OF FEDERAL UNIVERSITY OF AGRICULTURE, ABEOKUTA (FUNAAB) DON DEY HACKED.


The Federal University of Agriculture, Abeokuta website yarn say unknown pipu don hack dem website, the hacker name na Makaveli. 

The website na www.funaab.edu.ng If u try open the School website, na Makaveli go dey show for the screen for now.  We hope say dem go restore the website back, but for now, make una dey watch out for any fake information wey go come out from that site until dem fix the problem as soon as possible.


No comments: