Wednesday, 6 July 2016
DBANJ NEVER MARRY O! HIM MANAGER DON YARN
The time wey Ogbongeyarn see dis gist, na question we ask say "D'BANJ DON MARRY"? Now gist don dey flow from D’banj’s camp as dem confirm say the secret or private wedding na Big lie.
He manager sef don come out yarn say na trash yarns say Dbanj don marry Didi Kilgrow.
him manager, Frank, say:-“D’banj no do any secret wedding. Na just small private event for only few family and friends, as e take turn to secret marriage ceremony na wetin I no know. Some people no dey understand simple English and we No fit blame dem." na so he yarn
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment