Pages

Tuesday 7 January 2020

NO CRAYFISH WAKA FOR NIGERIA O! US DON WARN DEM CITIZENS.


Onto the pooffing of Iranian General Qassem Soleimani aafte the US drone air strike, the US don yarn and warn dem citizens make dey no crayfish waka for Naija.

The US Embassy for Nigeria, drop statement for dem website, yarn American citizens make dey reason dem personal security measures, make dem dey prudent and keep a low profile.
Dey yarn say, no be say dey get any security threat from anywhere, but dey just want make dem citizens dey safe, make dey no crayfish waka for places like public place, schools, hospitals, government facilities, places of worship, tourist locations, and transportation hubs.

the statement ead say, “Due to recent world events, U.S. citizens should review their personal security measures. While we have no specific threat information, it is prudent to remind ourselves of the following personal security actions to follow on a regular basis.
“Actions to take: Be aware of your surroundings; keep a low profile; avoid crowds and demonstrations; exercise caution when walking or driving at night; carry proper identification; review your personal security plans and monitor local media for updates.”

No comments: