Pages

Wednesday 27 July 2016

KIDNAPPERS OF IKORODU RCCG PASTOR DEY DEMAND N100M RANSOM.




The kidnappers of Kayode Bajomo, wey be pastor of  the Redeemed Christian Church of God, Santos bus stop, Isawo for Ikorodu area of Lagos State don demand ransom of N100m.
One of the church members say “Those men don call, dem dey ask for N100m, Dat na one big worry. The pastor dey clean the chairs on Sunday with some members when the men show. But God dey in control,”. He say, “Police detectives been dey the church till around 4pm. Soldiers normally dey stationed for the vicinity, So e dey surprising say the pastor now dey abducted. The church dey near one stream, about 30 members dey the parish. “Just pray with us.


No comments: