New Chelsea coach, Antonio Conte wan edge Manchester City for the to sign the 29-year-old Messi, if he choose to commot for Camp Nou.
Lionel Messi Papa don meet with Chelsea owner Roman Abramovich, according to The Sun. The meeting hold for inside one of Abramovich’s yacht, wey dem dey call the Eclipse, we hear say Chelsea dey arrange dem sef incase Messi choose to leave Barcelona onto him tax fraud case.
Chelsea dey ready to offer Barcelona around £110 million for the 29-year-old as against him current deal with the Spanish champions, wey stands for £600,000 a week.
Manchester City sef don register dem interest with contract wey dem don prepared to see Messi earn £800,000 a week.
No comments:
Post a Comment