Pages

Sunday, 3 July 2016

SEE AS NIGER DELTA AVENGERS DEY SHOW DEM TALENT..


No be small matta with dis Niger Delta Avengers dem as dem just Dey carry attack the oil pipelines dem for Niger Delta.


Dem post the attacks dem wey dem don dey do since Friday 1st July to today, 3rd of July, the Militant group – Niger Delta Avengers yarn ontop dem Twitter handle say dem strike team don blow up major crude oil trunk lines and Oil wells of the Nigerian National Petroleum Corporation, Nigerian Petroleum Development Company and Chevron....

See dem post..






No comments: