Pages

Sunday, 3 July 2016

SEE GOV AMBODE DEY BUY PLANTAIN FOR ROADSIDE BEFORE HIM ELECTION.


 Governor Akinwunmi Ambode don ban the sales of goods for roadside traders and hawkers too with heavy fine of #90,000 for pipu wey dem catch dey hawk,or sell for roadside including pipu wey  buy from dem.


Many pipu no happy while some  pipu say na better idea.  To react to the order by the Governor, some pipu carry dis him foto to remind am say him sef follow patronize one road side trader before him win the  election wey  make am the state Governor of Lagos today.


No comments: