Pages

Friday, 8 July 2016

SEE SOLDIERS DEY OBSERVE EID PRAYERS WITH DEM GUNS ON STANDBY


Dis yarnings happen forBorno state. The soldiers dem there know say the town dey hot, so dem no want dull am atall.

 The soldiers dem put dem guns close-by as dem dey do their Eid prayers yesterday July
7th. Dem the gums dey on standby to aviod stories dat touch the heart. *dem sef, dem be human being o*!

No comments: