Pages

Friday, 8 July 2016

PENGASSAN SAY DEM CARRY OUT DEM STRIKE ACTION


The leadership of the Petroleum and Natural Gas Senior Staff Association of Nigeria, PENGASSAN, don yarn say dem dey go ahead with their strike action and the strike don take effect from  yesterday July 7th. 

The yearnings land Channels TV news, as general secretary of PENGASSAN, Lumumba Okugbawa, say the strike na to draw the attention of the federal government to issues wey dey border the oil sector;

"This strike action na to attract the attention of the government for round table
discussion. We know the impact wey the strike go cause people, but painful pills cure better than sweet pills. The strike don start". Na so him yarn

No comments: