Pages

Friday 22 July 2016

SIASIA DON NAME HIM FINAL 18 PLAYERS FOR 2016 OLYMPICS


Head coach of Nigeria’s U-23 team, Coach Samson Siasia, don name him 18-man squad for dis year Olympic Games inside Rio de Janeiro, Brazil.

Liverpool striker Taiwo Awoniyi and Godwin Saviour na two names wey dey miss from the list. The two players, with Sunshine Stars winger, Stanley Dimgba and Kano Pillars
goalkeeper, Yusuf Mohammed, don dey as alternate players. Alternate players go replace injured or unavailable team-mates if the need show. But dem no go dey accredited for the competition or get access to the official games village.
The two over-aged players for Siasia squad, na Chelsea midfielder, John Mikel Obi and
South Africa-based goalkeeper Daniel Akpeyi.

See the Nigeria Rio Olympics 18-man final squad:

Goalkeepers: Daniel Akpeyi,
Emmanuel Daniel
Defenders: Sincere Seth, Kingsley Madu, Saturday Erimuya, William Troost-Ekong, Ndifreke Effiong, Stanley Amuzie
Midfielders: Mikel Obi, Oghenekaro Etebo, Popoola Sodiq, Azubuike Okechukwu, Usman Mohammed, Shehu Abdullahi
Strikers: Umar Aminu, Imoh
Ezekiel, Junior Ajayi, Sadiq Umar.
Alternate players:
Taiwo Awoniyi, Yusuf Mohammed
(Kano Pillars), Stanley Dimgba
(Sunshine Stars) and Godwin
Saviour


No comments: