Pages

Saturday 23 July 2016

THE WOMAN PREACHER WEY DEM POOFF FOR ABUJA DON FINALLY ENTER GROUND.


Pastor, Eunice Elisha, The wife of one Redeemed Pastor wey some pipu pooff becos she dey preach for Abuja don finally enter ground as dem bury her today with plenty tears and heavy cry.

May Her soul rest in peace.


No comments: