Pages

Sunday 21 August 2016

BOKO HARAM ATTACK ONE VILLAGE FOR BORNO, NA 6 PIPU POOFF AND 13 OTHERS DEY ABDUCTED.


Boko Haram Members don  attack one village for inside Damboa local government for Borno state on Saturday, dem pooff six persons and abduct 13 other pipu.
A member of the youth vigilance group, Civilian JTF, yarn say the incident happen around 5am Saturday morning.

He say: “The hoodlums dey Kuburubu village today (Saturday), riding four motorbikes, dem be eight in number and dem dey armed
with guns. “They attack the village around 5 am when everyone still dey sleep. Dey
Pooff six pipu and abduct about 13 others wey dem carry enter one big bush.”
He say the pipu wey dem abduct na seven women, five teenage boys, and one teenage girl. 

Quick question.. Abeg wetin dem don gain now with dis mumu attack wey dem carry out on innocent pipu, as dem poof those pipu, why dem no cook and Chop the bodi? Say no to TERRORISM na total waste of TIME. 

No comments: