Pages

Sunday 21 August 2016

WOMAN RUN MAD FOR HER WEDDING INTRODUCTION CEREMONY


Dis shocking matta happen yesterday for Uganda.

The beautiful bride-to-be just Dey dance with her man before she suddenly go wild, come dey act funny, she con dey struggle with her family bcos she wan remove her clothes. This matta happen in front of all the guest dem plus the inlaws wey dey present for the wedding.

Bad things really dey happen O, may God continue to dey guide and protect us against bad Belle pipu and evil minded witches. Jokes apart, Witches are real. But why African witches no know pass evil..? 

No comments: