Pages

Saturday 27 August 2016

DIS GIRL NO DEY HEAR WORD. NA WETIN DEM DEY WEAR SO? SEE FOTOS


As dis matta dey rise, I dey try as much as possible to advice any wise babe wey want a better future family life, becos no be everything wey dey trend dey help.
How U think say any hard working responsible man go like carry dis kind girls put for house as house wife? Imagine say ur wife dress like dis say she wan commot in the presence of ur mother wey come visit una, or for the front of ur friends.

See dis ones.

See, men go only run after dis kind girls becos of wetin dem dey see at the moment, no be becos of say na wetin  dem really want forever, na just the now things. After dem don waste dis kind girls time, dem go travel go marry come from village. Babes, Dis yarnings na for una.  Abeg, make una no dey carried away. Merci.


No comments: