Pages

Saturday 27 August 2016

RATS FOR SALE FOR BENUE STATE.


One Facebook user send dis foto say na for Benue state he for snap dis foto. He say the boy dey hawk house rat for sale to pipu of the town wey dey enjoy the delicacy. 


Abeg, na so e bad reach, how person go dey but house rat Chop. I no wan belive dis tori before, but 5 pipu conform say na true. Well, one man's food is another man's poison. 




No comments: