Pages

Thursday 4 August 2016

LANDLORD POUR HOT WATER ONTOP DIS YOUNG BOY BECOS HE THIEF PHONE.


Mr. Aniete, one landlord for Atan, Oodukpani LGA of Cross River pour boiling water ontop dis boy wey dem identify as Daniel Edet Inyang, the hot water really injure the boy. The incident happen on July 14th. According to reports, Mr Aniete, wey na Tailor dey accuse the boy say he thief one phone.

Na wa O, the man wan lie say he never steal before? But even if, must it be hit water judgment? Some pipu heartless sha.






No comments: