Pages

Wednesday 17 August 2016

MAHREZ DON SHOCK ARSENAL AS HE SIGN NEW CONTRACT WITH LEICESTER CITY.


Riyad Mahrez don shun Arsenal as he don sign new Leicester contract extension wey go see am play reach 2020 with the Premier League champions.
The winger don finally decide him future after plenty speculation ontop hi. future as he don commit himself with long-term contract to the club as the  deal no get any buy-out clause. The club still dey appreciate the services of Vardy, Mahrez and the new signing, Ahmed Musa.

Oh no, so Arsene Wenger no fit pull dis deal? NA so-so price him dey price players? Anyhow, na him Sabi.. I just Dey feel look Arsenal fans sha! 


No comments: