Pages

Friday 19 August 2016

MAN UNITED WIPE SOUTHAMPTON AS ZLATAN SCORE 2 GOALS


Manchester United beat Southampton for inside Old Trafford to retain top spot in the Premier League.
The match show say dis season na serious business as Zlatan Ibrahimovic score the 2 goals wey Man Utd take wipe Southampton. Jose Mourinho men dey on fire as all of dem play well with the new arrival of Paul Pogba wey play him first premier League match for Man Utd after dem just sign am. For the end, the match end 2-0.

I hope say other coaches sef watch dis match, especially Arsene Wenger.. Season don start be dis, market still dey open O! 

No comments: