Pages

Saturday, 13 August 2016

NIGERIA WIPE DENMARK 2-0 TO QUALIFY FOR SEMI-FINAL OF THE RIO OLYMPICS.


Nigeria Dream Team IV don qualify for the semi-final of the football tournament inside Rio
Olympics after dem wipe Denmark 2-0.  
The boys play well as a team and dem individual performance no bad at all, dem dey composed for the back line and dem play with coperations. John Obi Mikel, open the net with the first goal to put Nigeria for front, before he do the assist for the second goal, through cover kick wey Aminu Umar score to secure the victory.


Nigeria go face Germany for the semi-final on Wednesday,
August 17.

With dis kind performance, I wish the boys all the best as I see dem coming home with medal. 





No comments: