and na about 20 years old. Police gbab am with AK 47 Riffle and 24 rounds of live ammunition. As dem interrogate am, he claims to be from Nassarawa State but dey live for Hausa quarters 9th Mile.The suspect now dey help the police with plenty other
investigations.
Na one by one, Dis idiots must be dealt with. Imagine, wetin 20 years old boy dey do with AK 47? NA the gin dem take dey direct the cows?
No comments:
Post a Comment