Pages

Friday, 12 August 2016

SEE HEADPHONE OF N134K, U GO LIKE GET AM?



Na wa O! See headphone wey cost #134,000 (one hundred and thirty-four naira only). You go like get one?

Abeg, how much be home theater with supper woofers? The headphone go dey play songs directly from heaven? E be like say dem no know say rice don cost for dis side. 



No comments: