Pages

Wednesday 3 August 2016

SEE THE IMSU STUDENT WEY CULTIST POOFF FOR SCH GATE.


Gbege dey for IMSU as cultists pooff one IMSU student for the front of the school gate. The police for Imo state don confirm the identity of the  fresh graduate of Imo state University, Owerri, IMSU, wey pooff in cold blood by gunmen for mid Tuesday.
According to Okeoma News, the police confirmed him identity as Angel OBrien Ibekwe, one new graduated student wey dey do him clearance in preparatory for the mandatory one year National Youth Service corps, NYSC, program. Na shoot dem shoot Ibekwe down inside one gutter for the back gate area of the University around 2:5pm Tuesday. The police say dem don condoned off the area, and dem don evacuated him lifeless body go the morgue, while investigation go still launch to ascertain the reason for the senseless killing.


Abeg who be dat gut wey follow am snap dis foto, if u notice, the foto na fresh foto of  the day of the incident. Why dem pooff only dis guy, and where the other guy dey wey the shooting dey happen at dat time? The guy wey poff so, him na Cultist too, if yes, well.... 

No comments: