Pages

Sunday 21 August 2016

SEE RESULTS FROM YESTERDAY FOOTBALL MATCHES INSIDE ENGLAND AND SPAIN.


Yesterday matches dey very interesting across England and Spain as Barcelona, Manchester United, Manchester City, Chelsea dem win dem matches as e dey hot.
Arsenal and Leicester City play goaless draw for the match wey prove to be the match of the day. Barcelona start dem Spanish laliga as defending champions with massive win over Real Betis, as Suarez start him scoring talent with three goals, Messi score 2 and Turan score 1.



Other fixtures dey later today across the world.

No comments: