Pages

Friday, 5 August 2016

VERY FUNNY FOTO: U GO FEAR SCHOOL NAME NA! LOL


Una go fear name of school na, abeg which one be Facebook nursery and primary school again? Name don finish to give school? Abi na Facebook dem wan dey teach the students dem? Pipu funny sha. Lol

No comments: