Students of Yaba College of Technology (Yabatech) today protest against the school
management for plenty reasons.
According to one eyewitness, the protest wey start by 9am dis morning, dey based on closure of dem hostels 10 weeks after resumption, increment of
transcript fee, suspension of the students union government and more.
Where some still dey find am hard to get admission, some dey get hard time with dem school.. Why naija educational system be like dis?
No comments:
Post a Comment