Pages

Wednesday 28 September 2016

EDO GOV. POLL RECORD IMPRESSIVE TURNOUT.


The governorship election for Edo don see very good and impressive turnout as plenty voters show for the polling station across the state.

The News Agency of Nigeria reports say as early as 7:30 a.m., voters don dey show in dem large numbers eager to cast dem vote for all the polling centres wey dem visit. Dem still observe say the exercise for all the polling stations monitored dey peaceful and orderly. Security personnel sef dey down to ensure orderliness for the polling stations. See foto..


No comments: