Pages

Tuesday 27 September 2016

NA WA O! SEE DIS APC BANNER WEY DEY TREND FOR EDO STATE.


See dis APC banner dey promise free bean cakes (akara) somewhere for Edo state. the banner dey proudly displayed for one popular akara spot, the banner carry APC flag with an offer of ‘free akara for all’.
Reports dey say APC dey offer the akara to voters just to colloby dem votes in favour of Godwin Obaseki (the party’s flag bearer in the upcoming gubernatorial
elections), one PDP enthusiast identified as Desmond Olanrewaju, decide to visit the akara spot. According to Olanrewaju findings, the akara spot fit no dey affiliated with APC.
The foto don go viral.

*NA by the akara? NA akara EDO pipu never chop before? Abi NA the akara dem go Chop for 4 years? Be wise! 

No comments: