Pages

Tuesday 27 September 2016

ZIMBABWEAN PLAYER PUNCH REFEREE SAKE OF RED CARD.


One Zimbabwean player wey dey vex Don Parra as he vex punch one referee wey give am red card for the match wey him dey play over the weekend,
the video clip of how he punch and beat the referee to stupor Don go viral. na the Southern Division One league match wey dem play last weekend in Zimbabwe con turn ugly after the red card.

Reports wey dey fly online and social media, show say the match between Amagagasi and Victoria Falls Tigers turn to boxing match after one Tigers player, Mathe collect red card. Mathe no take it lightly with the referee as he punch the match official wey himself later fight the player back.

No comments: