Pages

Saturday 24 September 2016

SEE NIGERIAN SENATOR WEY DEY SLEEP ON DUTY FOR N/ASSEMBLY.

Many Nigerians dey vex after one Nigerian dem see one Senator dey sleep during plenary for the National Assembly.

The Senator na from Kaduna South senatorial zone, Sen. Danjuma Laah, 58, doze off as other senators dey deliberate on important matters concerning the country. Many pipu dey wonder wetin fit cause dis unwarranted behaviour from the senator wey suppose to dey awake and make meaningful contributions wey fit help the people he dey represent.

*After the long break wey dem get, dis senators no sleep throughout the break, why na now wey dem resume he con dey sleep on duty? Na the work we send am be Dat?

No comments: