Pages

Sunday, 4 September 2016

VERY FUNNY FOTO: CHAI. . SEE WETIN MAKE-UP FIT DO.


Guys, make una dey shine una eyes O, see wetin make-up  do wowo babe. My advice: Next time u meet new babe for anywhere, abeg, try buy pure water, beg her make she wash the make-up commot before u propose O! Lol

No comments: