Pages

Sunday, 4 September 2016

WIFE STAB HUSBAND AFTER DEM STRAFF(S*X) FOR OGUN, BECOS HE MARRY ANOTHER WIFE!! (GRAPHIC FOTO)


The tori and fotos dey shared on Facebook by Odunsi Idowu. He write say 'One woman do dis to her husband becos he marry another Wife.
They even straff (sexual intercourse) before she stab the husband overnight . The husband currently dey receive treatment for Ijebu-Ode General Hospital . All in the name of jealousy. May God have mercy" See the graphic foto next..



See wetin jealousy dey cause, if u be the husband, after u recover, U go still dey marry her, abi na wetin U go do? 
Abeg drop your comments. Thanks.

No comments: