Saturday, 22 October 2016
AHMED MUSA DON SCORE HIM FIRST ENGLISH PREMIER LEAGUE GOAL
Nigeria international, Ahmed Musa Wey dey play for Leicester City now don score him first premier league goal for the club since dem sign am dis season.
The forward replace Jamie Vardy wey be the top striker for great club and he make sure say he deliver. Leicester city win the match 3-1 against dem opponents wey be Crystal Palace inside the King Power Stadium wey be Leicester home ground. The coach, Claudio Renieri say him dey impressed with Musa performance and he know wetin him see inside Musa before he buy am enter the club.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment