Pages

Saturday, 22 October 2016

ARSENAL AND MIDDLESBROUGH PLAY GOALLESS DRAW TODAY WEY BE ARSENE WENGER BIRTHDAY.


Arsenal host Middlesbrough inside EMIRATE Stadium for the game wey end goalless draw. The two teams play to create chances, but the goals no gree come.
Although we dey heat say Arsene Wenger no dey  too celebrate him birthdays and no hope say him go do any post-match celebrations after the goalless draw wey him darling team play. With the kind game dem play for UCL, person go expect Arsenal to bury today game, but the game end goalless. Arsene Wenger na 67 years today and him happy say at least dem still keep dem 11 games unbeaten games for all competitions.

No comments: