Pages

Saturday 8 October 2016

ARSENAL STAR ALEX IWOBI LAFF PHCN OF NIGERIA ONLINE


Nigeria international Alex Iwobi dey laff Power Holding Company of Nigeria online after power off for the Super Eagles’ Bolton White and Apartments’ camp inside Abuja.
The 20-year old forward jokingly express his feelings with country power supply as dem do wetin dem Sabi pass.. To take light. The matter funny to Iwobi wey base for North London. See him post..



No comments: