Pages

Saturday 8 October 2016

CULTISTS DON POOFF LASPOTECH SECURITY MAN FOR IKORODU.


Gist dey say some gunmen wey be suspected cultists burst enter the Lagos State Polytechnic Ikorodu, con pooff the security guy wey dey on duty yesterday. We never get any full info onto the development of killing and no official police report yet. We hear say dem be suspected cultists.

No comments: