Pages

Tuesday 11 October 2016

SEE DISGRACE AS MAN BUY RICE TWO BAGS OF RICE WITH FAKE NAIRA NOTES FOR LAGOS.


The man wey you dey see so Chop better disgrace and falling hand after him try bug two bags of rice with fake naira notes.
NA for Abaranje, Ikotun, Lagos día Matta for happen.



*He lucky say dem no burn am, Becos jungle justice don chill for Lagos unlike some other places. But, na Recession cause dis one so, Abi ma the man handwork? Just wondering...

No comments: