Pages

Wednesday 12 October 2016

SEE THIEVES WEY DEM CATCH AS DEM STEAL DIESEL FOR NATIONAL ASSEMBLY.


Some criminals wey been don dey steal diesel from the been stealing diesel from the National Assembly, but security agents don gbab dem for Abuja.
Dem catch the suspected thieves red-handed as dem dey steal Diesel for the National Assemly. Dem disgrace The three thieves for the National Assembly Abuja.
According to Kayode Ogundamisi, one independent producer, the suspects dey apprehended by security operatives and dem don take dem  into custody pending prosecution.

*as how na? I hope dem fit disgrace those wey really dey chop the money like dis.

No comments: