Pages

Wednesday 12 October 2016

WIZKID DON ANNOUNCE NEW SINGLE WITH DRAKE.


Well, Wizkid just tweet say him and 6god (aka Drake) don ready to school everybody. As e be , Wizkid just sign one global record deal with Sony records.
We dey hear say the production of the jam go clear and solid with better quality. Drake sef been don feature Wizkid for him 'one dance' hit track wey top billboard as number single for some time.



*I trust say Wizkid go deliver well, I hope dis jam go hit billboard again, Wizkid dey try and we dey proud.

No comments: