Pages

Wednesday 26 April 2017

Lagos State Government Wan Relocate Computer Village.


For one press briefing wey hold groung for Lagos,
the Lagos State Government don yarn plans to relocate the famous Computer Village, go ICT Park Katangowa for Agbado/OkeOdo LCDA. People dey yarn differetly about the decision as some dey complain say e no fit pay dem.




No comments: