Pages

Saturday 6 May 2017

Diego Costa fit become the world's highest paid player if he go China.


Rumours dey smear say Diego Costa go soon move go China.The player don meet with super agent Jorge
Mendes wey we believe dey the process to get the deal. Chinese side, Tianjin Quanjian get strong pursue of the Chelsea forward and dem dey willing to offer Costa £620K a week to play inside the riches of Asia.
Na Fabio Cannavarohe wey be club manager believe say dem get one agreement with principle to complete the stunning £75million deal for the Chelsea forward this summer.

No comments: